Sad๐ญ๐
I heard this marriage don dey shake OOO, God abeg OOO,
The Tanzania singer, Juma Jux reportedly told his friends that he's tired of the marriage๐๐ญ
Omo many of these couples are only happy on camera, behind camera things are happening๐ฅ
Oga for this country we all need to study Wizkid.. Wizkid and self respect na 5&6
Davido and burna boy drag this guy near body him later gather spit for him mouth pour am for Davido face. What a life
na burna boy remain. Shuu
@iam_Mardiyyah Una go sha wan use Peller Trend ๐ The Boy no fit catch Cruise him peace. Later now una go come out dey shout rubbish say una no dey follow am ๐ but una dey hin story every second ๐
This girl was using a Lexus and iPhone 17 to brag, as this guy revealed he owns a Dodge and lives in Kuwait, she switched from bragging to begging him to be his girlfriend and for him to send her some cash๐๐
After Gregory gifted smart BM gift worth 20 million Naira yesterday on his way back to the USA, he still found a way to give Jarvis lion gifts worth 5 million plus againโฆ. Jarvis didnโt how to behave again๐ญ๐