Oh I get it now
I’m that limited fun-edition person in people’s life. You only get to spend s few years with me, then check ups, then happy birthdays, then poof. I’m gone.
It’s been like that since nursery school i swear
Bachelor don enter kitchen oo, stay tuned for the full results. We go gather run this food niche nii sehhh😂🙏🤧
Hello @Sprite ever since I found out that there’s a 35cl bottle i haven’t stop buying, call me now 📞🤙😅
Everybody at Manchester United is encouraged by Denmark’s update on Christian Eriksen following today’s abandoned friendly against Ukraine.
The club is sending strength and love to Christian and the Eriksen family as we await further news.
Lecturer wey school employ dey tell us say if he fit come school as early as 7 Wetin be student excuse… man it’s your place of work, you should be here
I dey go Ikorodu from Ajah with ferry, na so I jam my old time school mate. She be one of the finest girls back then for secondary school, but she no gree date boys shakara too much 😂.
Fast forward to now, na wrapper and matching Ankara with Alfa husband. Omo, she come dey look like person wey senior me 3x 😭.
I no fit call her, shame no gree make she call me too. Me wey popular for Badore ferry, dem just dey shout “Starboy!” while she just dey look me as I dey remit for boys 😂😂.