@KakiJunior1 My advice for you is to take that 20k daily before u use am play finish cause that's their aim. I get over a million yesterday I don almost use all play weyrey finish. Was able to withdraw 35k since that yesterday
@PunterX001@JerryFostehvoh Imagine say u win 10m. When you go withdraw am finish. Moral go drop bro. U dey try for street but abeg make we look front go another bookie. Peripesa na whine dem dey whine person. 16k limit ke
@Bolajizy@Deznyx6 No he's not average, no cap he's older than me but u will think I'm older, all them pharrell/wizkid kinda being. He con be footballer. The part I said I went to a store to get a ring with him didn't happen in nigeria. He was coming home to propose my ex. ๐ญ๐คฃ๐คฃ