Nah nonsense Ycee talk
You can drop ur point without directly insulting Peller
Nah for naija unaa dey less unaa own
Wetin Ishow Speed dey do ?
A lot of superstars outside d country making waves also without doing anything special
No be Peller say make ur career bend bro
Anybody can be a superstar, no be only Naija dat one Dey happen
If you wan form intellectual, go teach jamb students
“At this point, It’s looking like the Nigerian Army is benefiting more from insecurity than from peace and stability in the country and this is the reason…”
- VeryDarkMan 🤔