@hottakefc_@Adikastakes So you really believe Alvarez market value will depreciate because of World Cup game lmao someone that has 30 goals and assists last season
Barca is so useless you buy player with 1 year left in he’s contract for 22 million euros with 35% percent sell on clause like what is wrong with laporta and deco 😭🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️
@vanemrys15 Hansi flick sef go soon collect swear because which kind dummy average played be this there’s grodt from Ajax with amazin numbers dem no see ham nah washed player dem dey pack
@vanemrys15 Honestly this guy is complete garbage he no good at all we just dey sign nonsense defenders way dem suppose get dem dey sign shitty players