@TL33loveu@Nigeriangod_ Omo men sabi lie enh, men no real at all, u should ashamed of urself, just cos of ur female friend with low self esteem claiming to be woke praised him na y u come say na woman praise am pass🤡😹
@Dukecute11@Akwaugonnaya_ That one wey she say the women team up na when I know na lie, especially if na northern women, them too like man, Dem dey too carry their husband for head, even for man wey no dey provide them go still dey fight over him like say him get golden preek
@Fistlove02@Finegirlavery What about that lady looks igbo?
Anybody wey dey bold to say d truth na igbo, Comot that name for ur mouth u fuulish man, I wonder which igbo lady hurt u