π° Making money is my hobby, chasing the bigger bag is my dream. π AMG GLE is the goal ποΈπ¨ Until I buy my dream car, the grind never stops. π₯π―
@abazwhyllzz Omooo ππ Burna Boy don finally import that Bugatti enter 9ja! Davido own don buy too, e still dey work on am. Make una observe family π e be like say dem don comot Wizkid from SETTINGS! ππ₯ππππππ Ghe Ghe na me tag you share am to fc mumu fans
@abazwhyllzz
Naija don turn showroom today ππ Burna Boy Bugatti don land, Davido own dey load! These two no dey play with luxury at all ππ₯ Abeg, Wizkid, make you tell us wetin dey happen for SETTINGS ooo π€£π€£
@official_Gegeh Omooo ππ Burna Boy don finally import that Bugatti enter 9ja! Davido own don buy too, e still dey work on am. Make una observe family π e be like say dem don comot Wizkid from SETTINGS! ππ₯ππππππ Ghe Ghe na me tag you share am to fc mumu fans
@official_Gegeh Naija don turn showroom today ππ Burna Boy Bugatti don land, Davido own dey load! These two no dey play with luxury at all ππ₯ Abeg, Wizkid, make you tell us wetin dey happen for SETTINGS ooo π€£π€£
@wizkidayo@davido @wizkidfcNaija don turn showroom today ππ Burna Boy Bugatti don land, Davido own dey load! These two no dey play with luxury at all ππ₯ Abeg, Wizkid, make you tell us wetin dey happen for SETTINGS ooo π€£π€£
@wizkidayo@burnaboy@favour46636@30bgphoenixx Omooo ππ Burna Boy don finally import that Bugatti enter 9ja! Davido own don buy too, e still dey work on am. Make una observe family π e be like say dem don comot Wizkid from SETTINGS! ππ₯ππππππ
The moment Burnaboy came out of the club at 6:30am this morning while he drove his 9billion Naira Buggati offπ₯Άπ€―β¨β¦Omoh see as boys mount Burna π
@davido OBO OBO OBO OBO DO MAKE YOU LEAVE THE MUSIC INDUSTRY AS YOU SAID LET THERE BE SPACE FOR OTHERE BECAUSE SINCE YOU ARE THERE NO NO ACHIEVEMENT LIKE GRAMMY OR NOTHING SO LEAVE WE DONT WE'RE NOT GOING TO BEG YOU FOR ANY REASON SO LEAVE LEAVE YOU DAVIDO