@infinitydriftx Na your God thief na him be laughing stock
Na him get useless legacy
Legacy with underserved awards and scandals π
Ronaldo laughing stock for Watin
Na you and your mumu Messi people Dey make una sef feel better na π
@jayjayr01 Ronaldo had just 10 appearances and play 520 minutes from 10 appearances is like 6 complete matches 520 minutes meaning technically he played 6 matches and scored 1 goal
But see your Messi
@CFCWasi@samreignz Nobody is funny
You guys are the stupid and dull
Ronaldo trophy to Portugal means more to them because that is their first ever trophy
Una Dey find intelligent banter yet Una Dey act dull