See no evil speak no evil that na what I believe My life no dey easy but at least I dey live You call me a rebel so I give you brief Touching on the topics wey dem say make I leave Jaga Jaga Did you hear about Gaza Bloody civilians in Valhala Na big wahala I could talk about
Official Visualizer for Too Hard, single by Kobi Jonz Shot, Edited and directed by John Benneche johnnyjr.director (flight 1423) Starring Kentoya Berry toi_stori_ and Kobi Jonz DOP: Jacob Michaelis, Photography by Vanessa Nweze vanessanweze_ Music Production by Andrew