@big_tyrod See wetin you talk now, dem go con carry your papa soworw go con dey beg for you. Omoh as you say make dem buy seyi as pet nah so dem go buy all your generation as slave
@sad_boyhq@movinman_ I swear we suppose dey use their x username track their account for tiktok for them to learn lesson cuz some of them fit be business page and the pain eenh before we see am he Don gentle ๐