I don get space 4 my girlfriend 2 dey sell Akara. Abeg who dey in charge of the 50k grant 4 Lagos State wey first lady give una for Nigeria ?. Make i drop my girlfriend Aza ✋️😂🤚.
Una no dey use una eyes see person wey e dey practice fake life, àfí kì ẹ tọrọ òwó lọwọ ẹni yẹn. Ṣé wọn ṣ'épé Bambi Allah fùn yin ni ? 😁.
Anyway, if una get my opay digit make una help me press something inside, i never chop anything since morning 😂😂😂
I like as our ladies think say na all of them go marry billionaire. I just dey here dey imagine who go marry dem brothers if all of them marry billionaire 😂.
Unless if @Arsenal no wan make i marry dem no go win diz season @ChampionsLeague, bcuz i don promise myself say na when when Arsenal collect champions league i go marry
✋️😎🤚