@Strange_punter Some of una wey d insult venorm bc ticket d go wrongly at times, God go punished una.... C praises every were but one ticket go cut na... Una go open una dirty mouth d talk
@Ruby0361 U won nobody apology....no b u put dem for pitch....nxt time make dem stake 10million. I go give dem bucket ๐ชฃ๐ชฃ๐ชฃ to cry der tears inside
Rollover continues if you want staking power . . . .
- Retweet & Like this post
- Follow : https://t.co/pW7GaeXkba
- Drop your account number in comments + proof of follow
Picking winners in 24 hrs ๐๐ฒ๐ฅ.
@Amy_beke Ebuka obi said der shud abstain from sex and u r here saying der shud stay away from masturbation....which one den go do again? Soapy? ๐๐