@Harper31928808@KosiMichael23@mroomotayo Bro naso he dey be until game start ๐๐.. u know why he hard the team wey dem dey gv good odd for that option na all those werey team.. wey dem they equalโฆ so possibility of draw they too.. if u carry big team home or away point no go plenty at all
@Big_mac023@Ultimatehater4u@nexocooker 10$ to 200k yes thatโs still realistic 20,000X is possible so many meme coin has done thatโฆ shiba, pepe, wif, so many more
@iamveektoria_ He don finish for this again ๐๐โฆ no more work abegโฆ I no 1 reach dangote networthโฆ I go just dey enjoy my life dey go on a lowโฆ and put 40% of it in fixed depositโฆ and continue enjoying my life dey goโฆ I no 1 work again
@EePlanb@dammiedammie35 It depend on how much youโre earning.. a lot of big salary earner are saving to buy car.. like those earning 2m monthly and save 1m for 1yrโฆ
@Wisdomscooper@BigAbdulWeb3 If u check stat of those game b4 u playโฆ mehn the guy they try for realโฆ but itโs betting nothing is sure.. I keep wondering if you guys are for real with all the nonsense una dey always ๐๐