Just when we think say na to only write script,direct film and dance wey our girl sabi now she wan collect Grammy award join. Tell me what Alex can’t do?🤷🏾♀️
We stan a MULTITALENTED QUEEN🗽
LETTER TO ALEX
WE LOVE YOU
🎥: @BBNaija#AlexUnusual#BBNaija#BBNaijaAllStars
Alex fans yet to join any Twitter group, should signify under this post.
Love and light days are over, come for Alex and collect wotowoto.
Keep following all the unusuals, together we're stronger
LETTER TO ALEX
WE LOVE YOU
#AlexUnusual#BBNaija
POV: A smart unusual queen thriving in her element knowing she has no limit and nothing can stop her.
Who do you see in this picture?
LETTER TO ALEX
WE LOVE YOU
#AlexUnusual#BBNaijaAllStars#Bbnaija
Alex, May the Lord open doors of blessings and favor for you in every way. may all you do be blessed and glorious.
HASHTAG FOR TODAY 👇
LETTER TO ALEX
WE LOVE YOU
#AlexUnusual#BBNaija#BBNaijaAllStars
Time: 7:00am
Attach pictures of Alex to your tweets..
No be say dem no get FANBASE o but dem no get #THEUNUSUALS 🗽
Fanbase wey dey deliver their POLLING UNIT.
Fanbase wey no like wahala but no be say dem no get wahala,we dey hail una o🗽🗽
Thank you all so much, una don knack hand for chest say THE MAIN EVENT no go comot for biggie house.. #BBNaijaAllStars #AlexUnusual #BBNaija
We have seen beauty before but this beauty is a discovery😍💜
Our UNUSUAL QUEEN glowing in her noisy outfit,who dey check am?🔥🔥🔥
A PRAYER FOR ALEX
SCREENTIME FOR ALEX
#AlexUnusual#BBNaijaAllStars