Even OBO knows that people that genuinely love him no pass his immediate family members,all these delusional fools just wanna dick ride to eat,Na why them Dey use una for election.
@ReplyThisUser@abazwhyllzz@Condensenotmilk Mumu boy 😂
Pains wan kill am,you wey no dey greet your papa for morning Dey ride dick for small giveaway,I can feel the hunger and frustrations in your tweet,Pig
That video wey Timaya dey tell Teni say “God dey answer everybody” na real talk o,because this people rather die than helping you,they want to be giving you hand outs all the time so you depend on them.
I remember how Hummer bus nearly kpai my guy for high way as we dey rush to go buy ice cream for a girl after buying her cake o,omo e for dey too quick and ghastly,thank God I was active to call his name and drag him back .