@oneyka_chi@guzu_p Because you deserve more than insults
Them supose arrest you sef
Na ur type dey make younger girls feel entitled while remain being jobless
You and ur babe don get argument before make she vex comot the next day another guy follow her come pack her stuffs comot ur house?
Bruh May God nor let money finish for our hand!!🙏🙏