@DavidEl03829942 @omowerey__ No give anybody your client online, Dem go collect am from you. E better make u and the client dey drag than some internet stranger collect am from you.
@Anonymousweb33@King_Alexader No na latest two days, that's just my own way of working, I build websites base on the billing I intend to give. I just need time so the client go know say I no dey after her money.
@Fueshman1@thissmajek_dc@King_Alexader This same celeb, my neighbor start with 30k billing as co-own a property with the celebrity, as anytime the celeb come her city Dem go chill together for the property.
@DooDoo55728@King_Alexader I dey get one or two from web dev and others.
I no too blame people sha, na person wey dey get small small bread for side dey get patience for client.