@beejay0x No be say dem change outcome score of the match or anything. Dem tell you say sporty know all matches or the exact outcome of a match lol ๐ match make unna just Dey mumu unna self Dey go
@beejay0x Unna no just get sense which one be they allow 39 billion win. Assuming heโs the only one who played and drop screenshot we fit say dem manipulate am. Over 30 live games wey millions of people dey see you Dey talk say sporty rigged am and give him win.