@xxxl_DREAMZ@naijaconfra I swear, but Ayes go think say na shading, Ayes thinking is too low, imagine killing Eiye top man and then come online to brag that "forgiveness is a sin", as if na Eiye go forgive u for killing their big name. As them kill that Eiye man them indirectly sacrifice their own member
@uncunnybirds@naijaconfra Body day sweet u bah? U day happy for something way una first find trouble no wahala Eiye day active another aye go kpai before monday all of us day here make we day look
@SABIT_0147@Johnomo1405@naijaconfra U are a dumb fool, when Una kill eiye wetin dey Una mind ayes hates truth and always feels the pain mostly when they kill their own members but forget that's how the other rivals also feels when Una kill theirs as well. Tell ayes to stop killing when there's peace