@it_Rutie My boss will say this guy you will rotten in jail I will reply and tell him as their elder sister don get power pass us to the extend they follow our papa now then we sef go show their junior shege
Small girl like big things
@AdenikeOmolar11 Two word after s~x 😂 how una take dey make money and do some calculation OMG 😳 you guys are either writing not up to two or more than two?
Simple as abc “sorry babe” “you okay” you alright and so on
@SOghenerukewe Sorry it’s not our fault and we are not complaining 😂 you fit put me on salary
the end justifies the means abi how dem dey talk am it can start from your side