@kerrynchinda @ESheriff237 ๐ I laugh because Nigeria's own palava don just start. That was how Cameroonians started a peaceful protest, but what happened next..
@Blaisebsings Gran I suggest say make we lef that tin so, make man no die or get problem for nothing. Country no first fine nw so let's look out for our families
Man want go street but no man no dey for street.E mean say if man go street alone di shout #EndPhoneTax ,those rascals them shoot man , man go be na Jesus nor wey e die for all Ora people ? We comot all we or we leave am for here.
Weti una think ?
Remember this is Cameroon