@ranochace01@Oladipupo_xix Yes d way una savior tay puch innocent boy make he con debunked d callโฆ I believe den go don promise d boy heaven and earth ๐๐
@Oladipupo_xix@ADEOLARRU@ranochace01 No mind dem โฆ. Nah dt lil Frosh dy stupid past โฆ den puch am make he con debunked d callsโฆ zlatan wy no gree reply vdm nah fool?
@ADEOLARRU@Oladipupo_xix@ranochace01 Go watch d video nah shey oponu leleyi nih โฆ Abi u dy dumb when he told Zino heโs going to be more richer if he comot marlians
@Oladipupo_xix@ranochace01@ADEOLARRU No mind those fools โฆ den dy praise lil Frosh after he debunked d call โฆ calling vdm a lier and now crying after dropping evidenceโฆ. Enikure