Is it that you people don’t value your freedom because the way you defame brands and celebrities on this app surprises me on top this country wey hard😂
Make una dey pity una parents wey still dey suffer. Money wey dem suppose use chop, dem go use am dey pursue police case🤣