@Brattyenori13 Make i first unfollow u be like since u learn how to use ai u jst dey do nonsense today na hiv u get tomorrow power station explode next tomorrow na Airtel power station
@Mys_teryys@Chibue7Chibueze Na zico go check the video e post with one girl wey them wan microwave popcorn na the same girl them dey bang soo😂😂😂go check bros
@dinho_1545 Bro been having this twitches all over my body since i was a kid sometimes i feel it in my laps area sometimes my arm sometimes my neck area
@MTNNG Una fiberx no dey work for ph again abi weytin see as fiber x dey mumu like say na android phone i dey use hotspot myself ehnn which kind nonsense be this at this point glo better pass una cux why fiber go dey make me lag i no fit load anything sef even for twitter
@BerRy2472425381@Lixx_De_LilWolf@PHEDconnect Omo bro i don borrow unit from them
Oh if your meter number starts with 012 jst go your meter press 5566 them go borrow u 10 units na weytin i jst do now
@Lixx_De_LilWolf@PHEDconnect Omo bro i don borrow unit from them
Oh if your meter number starts with 012 jst go your meter press 5566 them go borrow u 10 units na weytin i jst do now
@Lixx_De_LilWolf@PHEDconnect Omo honestly i tire and na only this PHED dey always no get network each time person wan sub especially for night they no dey alwget network out of every power distribution company for nigeria na only phed usless
@BerRy2472425381@Lixx_De_LilWolf@PHEDconnect I don try opay and palmpay no way even their own official website no dey load i don try https://t.co/zr4ml1vzij i don try irecharge omo i don try like 4-5 platforms but they no fit reach @PHEDconnect for some stupid reason
@Lixx_De_LilWolf@PHEDconnect Omo like na same thing i dey even complain here as light dey and everywhere quite i go com go dey on gen whixh kind nonsense pattern be that i don try like 4-5 different platforms all of them no fit reach @PHEDconnect to even verify my meter no
@PHEDconnect@PHEDconnect you guys are dog shit i swear you guys are jst full of crap cuz tell me why i can’t fucking recharge for over hours now like out of all the distributions companies we have in Nigeria you’re guys are the worst