I don bet my networth on Babanla o. I no even fret I just dey enjoy the groove. Na only one condition fit make e no boom. Make all F.C turn deaf overnight.
Valentine is coming, please don’t forget to spoil your lovers and shower them with enough gifts that’ll touch we the ‘broke side niggas’.
Thanks
Signed
President(Broke Bois Association)
This Qudus honeymoon na orgy dem do all through. As @chiditweets042 Dey pound dem from left na so Nigerians Dey enter from right, even @daisymelanin_xx Dey learn for where dem Dey. 😂😂
Here we go
Hot Sale 🔥
Full option, naija used 2005 Lexus Rx 330
Pristine condition
Excellent suspension
Perfect Interior Leather
Factory engine and Gearbox.
AC system in perfect condition
Good Tyres
Sexy alloy
Open Roof
🔥🔥Price : 9million.
@Carsnationn Foreign used Toyota Camry 2020 XSE
Sleek black leather interior
Panoramic roof
Blind spot 360degree Cam
Apple carplay
Wireless charger
More…
Price 42m
DM for more details.