@Kemakillzzz@Piazon_75 If I catch you Dey video me like this I nor go hide my face I go first beat you wetin nor good and make sure say the phone spoil beyond repair
you wan tell me after this suffer l don suffer for school, person go come offer me 100k salary like say dem dey do me favor and I'm supposed to jump up and be happy?