@dozenis144 Guyyyy no lie
I just finished cooking dinner like this and omooo
Me sef know say I don tire
I come dey think to myself say if I fit go back to when wetin dey my head na to play ball for street come back chop wetin my mumsi or grandma cook for kitchen๐ฅฒ