Your Trusted Plug for Tech & Lifestyle.
Gadgets • Creator Tools • Accessories. More
📲 Orders: 09024735475
🤝 Dropshippers: Join our group via the link below.
Person see say him want be like me, I just burst laugh. I no Dey dress like my problem sha. I Dey knack my shoe, and my round neck , the one wey I no Dey I Dey write am down but I no go thief am
If your daily bread later reach your hand, as you Dey chop am remember say afternoon day. No carry all your bread share give people because if e finish for morning, nobody go give you chop for afternoon.
Speaking from experience my brother
My guy say him want tell me Wetin him Dey go through. Omo who me I want tell my own? I no be story teller cos person wey i want tell my story get story wey him sef want tell
A private household in Port Harcourt is looking to employ an experienced and competent Live in private chef.
Most be knowledgeable in both Nigeria & continental cuisine.
Monthly salary: 150k
Feeding & accommodation ✅
Weekends off.
Send a DM if interested.
Kindly repost