@Habiboss4u This one no get sense walaiiiii I feel say na better thing she wan talk….Hello madam go and workkkkkk okayyy Ronaldo babe no dey enjoy e money? So wetin you dey talk????
Make she marry am abi
As per next year she go file divorce
Collect %50. Onijere
@official_lyta No let dem put you into depression
I don’t know if we can work on 1 or 2
I’m an upcoming artist who don’t have a studio
Permit me to use your studio @official_lyta
@big_mea23 He said it
But on the Call
E mention davido asked him to tell Zino
And still use almighty Quran to swear
So what are you trying to say?
I’m sure you not Yoruba