@lollypeezle So u think these guys are like your naija celebrities that will promised victims millions and announce to the world ???? Heβs surely going to give the boy money itβs so sure
@franklenon85@PoojaMedia Again u this mumu fooool shey u know how many likes that my comments get sha π but u are not ready cos u feel like using the word Olodo uprising speaks highly of your clownery π ode
@franklenon85@PoojaMedia Nawao
Na una new slang b that do u even know what Olodo uprising means?? U just want fooool yourself π I listened to him same as every other person who thinks he is talking trashhh but u wey u think say u wise dey here dey foooool yourself dey call person Olodo uprising π ode