All producer, rapper en singer dem - ah dey call una!
Ah don upload di instrumental to di acapella for di Turnobor UK Remix. Ah wan yeri wetin una.
Link
https://t.co/nbp0F8sXgv
Some man dem feel say dem go outdo we pan di remix 👀🔥 Friday na di chance fo prove you sef
Ah go drop di instrumental so all you artists fit do una own version, and di acapella for all producers fo remix am. If any come out mad, a just might release am 👊🏿🎶
Una join me fo wish ADAMA happy badday! 🎉 Yesterday she shine.
If you dae feel di verse pan di UK Turnobor Remix, mek e know ya! Big up to all wey don sabi di lyrics already, mad love 🙌🏿
https://t.co/ZxdKeXlOZx
Una see di extroverted introvert Salone sista Mabsz she don bless di beat 🔥🔥🔥
Who go run dis verse?
Listen to the whole song here:
https://t.co/Ax2FvlQTBQ
Una meet Adama 😤😤 She kill am bad! You don check di Turnobor UK Remix? Learn di verse dem quick 🙌🏿
Listen to the whole song here:
https://t.co/Ax2FvlQlMi
Turnobor UK Remix - OUT NOT ft. Saidu Mabsz & ADAMA
Tenki fo bless di track guys. Ah gladi fo make dis special connection
Play di track pan repeat, leh we ready fo December!
Link: https://t.co/Ax2FvlQlMi
Producer: PMD
Label @DoctoredSound
OUT THIS FRIDAY!! You done pre-save d song? You go be the first to listen
Let's continue with the love and support. God bless us all and save we from POVERTY
https://t.co/XbOFQSgcXD