@leodey4uu Some of you be capping...plus dirty wey ground una still wan chopπ€¦
Las las, I'll salvage what I can from the wreck nd discard the rest cos at this point, the initial enthusiasm i had would have long disappeared
@yabaleftonline omo, I chop beating dah year shaπ
one of the memorable ones will be the day wey me nd my brother leave mumsy shop wide open, go dey play game for game centre wey dey 5 blocks away...like wtfππ
na so marle track us come the shop o...slaps on slap wey follow us go house that day