@victoryug26 Oga leave this Davido matter, him no get chance to answer u for all this thing, na u dey ask and na u dey give answer, make we ficus focus on how to make this country change come 2027 election for a better Nigeria, Davido no get ur time abeg
@General_Somto Talk about your olodo governor for Edo too, Adelekes only ruled for five years now, go and do ur investigation before saying all these thrash