@Auracleblaq@they_luvij@gustavoinsol Me sef understand you
But you no fit use those one do example those one are mad rich
I no talk say this one no rich o abeg o
But different Dey and shey this guy na SMB friend ?? Why you no use them tobi and T dollar do example
@abiodun_chase54@noonelikeemmy@gustavoinsol This thing no be by poor man mentality
All this brand na name dem Dey sell make we no lie to each other
Clothes na still clothes
But I will never be poor sha π€§π