If you dey marry, observe the kyn girls wey do aso ebi for your wife. observe watin dem wear, observe how dem dey behave. Na from there you go know your woman lifestyle and your regret fit start from there sef if at all
PBAT might just be last president of a country called NIGERIA If care isn’t taken!! The thing dey play for our korokoro eyes but we dey pretend like say we no see am.. when he sup, everybody go jazz up shaa😂😂
Popo burst trap house, one shantigo go dey hide behind syrup plastic bottle hoping he don dodge police😂… na once police bust laugh bcos them no fit arrest am as per bad market wey him be (na slap he dey receive from all angle)😂
#saynotodrugs
@Owiggy_ People just be tweeting whatever.. he fit be say one of him sibling deliver am when this tweet crossed his mind.. cos why tf would you say make my sibling no press when I Dey down