I don't chase money anymore. I've accepted that we're both running in different directions.😂 cause how I go Dey chase you for years wey I never see you capture omo God help me oo
I Dey go through a lot ooo if you wan help me now help me ooo no be when I die una go say and the boy no talk ooooo 😂😂😂I don talk now I Dey go through a lot make una help me
Una wey Dey always brag say una fit feed person and him family for 2 years where una Dey Abi una foodstuff don finish 😂😂😂😂😂😂he don tey wey I see una oooo