@UFrankuz Why are Nigerian fooling ourselves. The simple thing is that we need a new Nigeria 🤷♂️. Let someone that has not been in that seat 💺 go and save us from suffering 🤷♂️. It very simple 🙅🏻♂️🙏
@bossolamilekan1 Person go just dey lie like mumu ….
No na , you for tell us sey the money wey 9ja borrow from China don Boom for your sporty na …….
Abeg shift joor