na wetin dey eventually make una lose una cool be that, expectation kills lol.
before everything go begin gell for us it might probably take 2 months, if we are lucky enough everything fit begin click instantly lol. But then make we Dey realistic with ourselves, we need time, we’ll get there eventually, Arsenal no become this good overnight lol
@tre_yeezy@biggieeasterner "I'll be here" 😏, where were you when arteta finished 8 b2b,back to the point, this man never spend 1 month with them for training, most important players sef aren't back in, una dey cry up and down lol.