@xquire147 Same abul wey vdm talk say he dey grape small girls say na iyabo ojo tell him and abul no cough dose vdm look like weak man to you ,vdm wey pursuit boys with guns for oyo ,is abul stronger than wike wey vdm they drag up and down,when that navy guy insults wike they almost kil him
@VinOfIdanre001@iamofficialobj The boy he took to China to study sha na paper he dey use ,the petition he writes for cases na water he dey use,your celebrities wey you dey fam,watch their movie,stream their song how many people they don pick and sponsor mumu
@thatverydarkman He still dey shock as ratel tk full this Twitter at once ,the thing shock him now he dey form love ,na this idiot with labostar carry propaganda against vdm pass for this Twitter especially this idiot fab
@james9kgj@Quadrinana@Tufab Wetin happen to you ,where you dey when he go defense quarter,police quarter, national Assembly,so you can go to aso rock mumu
@CaptainOchys@Gift_Giftology@Tufab Olodo did you see vdm there ,they organized themselves to do their thing ,stop being delusional cos vdm added more growth