@davido But David with all this your English... you can't compose just a 1min song so why the school all this your grammar wey you dey type better put ham for lyrics... Time to call Peru or mayo or iyonda even zlatan... bro you still wack like forget garri
@DJ_TUNEZ Nah politics him go be last last... that is there background bro... we know artist wey sabi write songs and artist wey him head full of garbage.... make him self write song.
@davido If davido fc wan drag me... please tell your mentor... to put down a pen... una know how many songs dj tunes don write...please how many song davido don write... eye service david ti por ju follow ham talk...
@davido Davido is one of the most stupid celebrity i ever seen in my entire life... how can you mock someone you can't feed with your money... tunes is even doing better than Ecool
@Dubembs@davido Lol see your taught.... you be big fool olohun... shey davido nah him dey feed me... you know how much I take support davido by downloading his song... IN what way davido don help me before... MY garri dey okay for me oga