@victorexto@theyenvyvivian Nah ur papa footstep u wan follow na why he carry ur deadbeat mama for house dey suffer๐
I sha don tell you to pity ursef even if ur mama prayer no dey work on u๐ญ๐๐
@UrglyGramm From the look on him face sef u go just know say na one kind mumu boy wey just wan learn lesson buh he just wan learn am in hard way๐๐
@Boiwinkle@harbhey11@KLASSIQTUNEZ@ty_autos Ned and Regina na same age group dem dey?
Even tho her own happen like dat,na everybody own go be like datโฆoga wish dem well and move on
@100TBD_@dammiedammie35 If thinking na crime, you for get life imprisonment for innocence
Go warn eba chop jare foolโฆif e reach ur turn marry for 40yrs old agba Eda๐