One idolo say her 1 on 1 physical mentorship fee na $600. I say I no get that kind money.
Omo as I see her picture na once I go borrow am ooo.
Faaaaawkk. Se you guys later, I dey go class go study boobs, sorry I mean BOSππ
Everybody dey catch am, fawwwk nha only me no catch am...
No stress your self..
The one wey u sef catch no be everybody catch am...
Even some catch am , but somehow dem still chop SL
Be grateful fam π«ππΎ
#Forex#Tenacity#Alhamdullilah
π₯ A BIG MOVE FOR BIGJO! π€π§‘
Iβm thrilled to share that Iβve officially partnered with @TTTMarkets π
A new chapter begins, and Iβm excited to bring more opportunities and value to my trading community.
Use my coupon code BIGJO when registering to enjoy a 15% discount on your account! π₯
π° Enjoy 15% OFF your account!
ποΈ Use my code: BIGJO
π Register here: https://t.co/Uh0h76as7n
Letβs build, grow, and level up together. π§‘π
#BIGJO #TTTMarkets #PropFirm #ForexTrading