Jamie Dimon...
The likes of him don hack life fr
U don't get above such people cuz there is ntin more above, u rather dine in agreement or disagreement with them
Capisce.
โOkay since no one wants to say it, Iโm going to say it, Monaco is not a real place, i repeat Monaco is not a real place, so I decided to drive to Monaco for a lunch & let me tell you, I have never in my entire existence seen so many Royce rolls and Lamborghinis in one dayโ - lady narrates her experience in Monaco ๐
Now we don appreciate Messi's effort,
Martinez, Martinez, Martinez,bro u re not sharp enough still ooo,dah ball suppose go in o
Abeg senior man,no feeding pass those wey u dey collect na,be sharp Nd convert dem na abeg ๐๐ฟ

Na wetin I woke up to be dis o๐๐๐
Omo,shebi I talk am even for pre-world cup matches my newest billionaire no hear anything๐ ๐
Tiyin ti eyin opps๐๐ ...
You to stress my Goat,gbam penalty argue with Ur whatever ๐คค๐คค

๐จ๐จ| LEO MESSI CREATES THE PENALTY AND SCORES FROM IT LITERALLY 45 SECONDS AFTER BEING SUBBED ON !!!!!!!!!!!!!! ๐ฑ
๐๐๐๐ ๐ ๐๐๐๐๐๐๐๐๐ โจ