@Whizzberry_ If you explain again i go vex for you
Your craft is great
FC represent wiz and his greatness.
The connection we have with him still baffles opps.
Keep growing jare
@instablog9ja I hate social media lol ๐
Yall taking this stuff serious
Canโt yall see the laugh at the end.
See as insult dey flow.
Dem dey catch cruise una dey insult them ๐
Gullible people. ๐