@GloWorld Those 4 people wey like the post Abeg make una Unlike 🙏, make we spam this comment session with complain make them fit resolve the USSD banking system @GloWorld
@GloWorld Ur service has not made me eat for 2 days, cause Ur banking USSD is not working and u get mind da post
ATM card expired, No banking App, Oyá Glo turn up for me Ona cor fuck up @GloWorld