@Hybrid_Ola If true true say him friend talk this tin The guy sef way tell you that story fit even dy lie sef make he just entertain him friends that one dy kwa
@Hybrid_Ola All these girls way wan get fame eh π truth is e dy happen but which girl come munu like that for this 2026 again π u see person way u no sabi for road no be say una talk funds u just follow am go club leave am e fuck u finish come π u as per mumu them dy give you u dy take
@Lastbrownson This one na small sef if you see wetin them beat me for boarding school that year ehππ after I don do maja and bike punishment I still collect beating way bloody π if I see this kind video I no dy get Pity sef cause people way school boarding go relate