@ultimate_kombo Nice one KOMBO I don finally go see wetin dey xup for KOMBO Dairy on YouTube, and I won't lie you're cooking! From the Analysis to the Barca Title Celebration and Hosting of FFT for Arsenal Title celebration, yeah every episode was Top!!!
KOMBO u be Arsenal fans I no fit prove am
@ultimate_kombo Barca fans jus dey exciting of signings new players once again with big money. Na now una remember say Hansi flick naim go determine whether e good or not... Lol Oya na π