Your taste buds might not be ready for this kind of deliciousness! 🤯🔥
Fresh, well-prepared, and fully loaded — Oúnjé Plug delivers every time! 🍛
Our meals are crafted to truly satisfy.
📩 Kindly place your order via DM!
#OunjéPlug#TasteThatSpeaks#FoodieNaija#NaijaKitchenV
If you’re a real street food lover, this one’s calling your name! 🔥🍲
Eba, Semo, Amala — wrapped and ready.
Hot Amala in the pot + spicy Egusi? Unbeatable combo! 😮💨👏🏾
Zero fluff. 100% flavor.
Oúnjé Plug no dey miss. 💯
Hungry? DM to order now. 📩
#OunjePlug#LagosEats
FRIDAY VIBES LOUD OOO! 🔥
EFO RIRO wey choke! E rich, e loaded, e dey drip like Detty December stew 😮💨🍲
Amala & Semo don lace boot — dem dey warm up to enter this match! 🍽️
Stomach dey reason am? Slide into the DM make we run am! 😋📩
#OunjePlug#FridayChow#EfoRiroWeyRich
This kinda stew fit make person forget home training! 🔥🍲
Soft meat ✅ Juicy fish ✅ Kpomo weh dey chewy ✅
If you sabi good food, you go know say Oúnjé Plug na the real plug! 😋
Tag who go chop this with you 👇
#OunjePlug#StreetFoodVibes#StewWehBurstBrain#ChopLifeGeng