Omo I am so angry , no top pastor has talked about this kidnapping out loud , but if it's to collect money from the poor they will , Omo make I no lie the only time Jesus collected money from the poor he multiplied it . Religion nah slavery abeg 🖤
My mouth Dey always talk true without bias. Na the reason my ex leave me cos I Dey always tell am truth. Why human being no like truth? It’s hard to understand. Na why my friends no reach 4
You Dey tell people wey don get investments in millions of dollars to fight for you..why will that person risk it all for the masses? When dem start the end Sars shooting you see the celebs for there? Una no just like truth.
All these talk of say make Celeb speak up on Nigeria issues is so lame. Nigeria has over 200M people. Celeb wey dey inside no even reach %1. What are the rest doing? Country wey no even Dey in Unity. Tribalism everywhere. How the revolution wan take happen?
Seeing Luke Shaw starting Man Utd's 38 league matches is a dream for every footballer that survived horr!fic injuries.
It's not easy to come back & be as fit as him with the mind always doubting the fitness.
I pray for this for Boniface ❤️