@XOvvvvvvvvvv@Blac_nels PP craze gan, me wey dey make fast payment..I don make payment finish dem call money back oo..e con turn negative balance for my white Uncle PP..like this make sure you stay 24 hours before making any payment
@Kingsleychuks55@Thrap444 Chai dem sly me gan, I nor fit forget!!!
Friends wey I trust die, after we finish school i go another state,I still dey come back come greet them na then I realize say omo na my talk dem dey use do Topic..because I dey same place with you make you talk about me and I wonโt know
@no_worries10101@khaidxr Obi๐ I nor suppose dey internet Abi you nor suppose dey internet..you better go hustle make you foh see something chop and stop to dey beg money from your mate comment